THE LAW BEHIND THE HUSTLE: No Be Every Contract Be Blessing. Contract Red Flags Every Sharp Hustler Must Know (Pidgin Edition)

Charlie, shine your eyes before you sign any contract o! Because in this Ghana, if you no read, you go bleed. Let’s break it down, small-small. 1. “We Go Sort It Out” Terms Red Flag: Contract talk plenty but no specific details. You see lines like “we go deliver fast” or “quality work.” Translation : When gbe na gbe start, nobody go gree say dem be wrong. Wetin You For Do : Put timelines. Write figures. Describe the work well. No assumptions. This be business, not friendship. 2. No Way Out Red Flag: The contract no talk how you go commot if things no go well. Translation : You dey inside till Jesus come. Wetin You For Do: Add exit plan. If you wan terminate, how? How long you for give notice? What go happen to unfinished work? 3. All the Stress Dey Your Side Red Flag : You go do everything. You go supply, deliver, beg for payment and the other party dey flex. Translation: Dem win p3, you dey do marathon. Wetin You For Do : Balance the roles. If you dey carr...